Nigeria Suppose Dey Salute Atiku, Fani-Kayode/No CommentsFemi Fani-Kayode wey be strong member for APC don karey mouth tok again say na Atiku Abubakar nai kill PDP.…Read More
Supreme Court Judgment For Gov Adeleke Fit Turn Sword With Two Sharp Side – Keyamo/No CommentsMinister of State for Labour and Employment, Festus Keyamo, dey draw hin ear dey war make pipo look well the…Read More
Na Afta Election Sickness Dey Worry Wike – Dino Melaye/No CommentsThe PDP govinorship candidate for Kogi State, Senator Dino Melaye don troway anoda one give govinor Nyesom Wike of Rivers…Read More
Nor Be Binani Nai Win The Gov Election For Adamawa – INEC/No CommentsNo be small Nigeria film nai happen yesterday for Adamawa afta the REC officer of INEC, Yunusa Ari, call Aisha…Read More
Benue Chapter Don Suspend The Ward Exco Wey Suspend Ayu/No CommentsThe PDP working committee for Benue don suspend the executives of the party wey dey for Igyorov ward for Gboko…Read More
PDP Don Put New National Chairman To Take Over Ayu Place/No Comments The PDP National Working Committee don put Umar Damagum make hin be the chairman to manage tins for the…Read More
INEC Go Give Certificate Of Return To Oborevwori On Wednesday/No CommentsINEC don set to give certificate of return to the Governor-Elect, Rt Hon Sheriff Oborevwori, his Deputy, Sir Monday Onyeme…Read More
PDP Wahala: No Bodi Suspend Me – Ayu/No CommentsThe National Chairman of PDP Iyorchia Ayu, don say make pipo nor resin the suspension wey some of the party…Read More
Oborevwori Use 120k Gap Take Beat APC For Delta – Okowa/No CommentsGovinor Ifeanyi Okowa say the way Sheriff Oborevwori take win for the govinorship election just show say PDP nai still…Read More
Gree Say Sheriff Win You, Call To Congratulate Am – PDP To Omo-Agege/No Comments The tokpesin of PDP Presidential Campaign and Delta State Commissioner for Information, Mr Charles Aniagwu, don dey tell…Read More