+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Teree Pipo Kpai Afta Train Get Accident For Agbor

Na cry full pipo face on Monday as one train for Warri-Itakpe Train Station shift komot from di road wey train suppose pass come get accident for Agbor side and teree pipo die inside with odas wey wound.

Wetin di Nigerian Railway Corporation through di Managing Director and Chief Executive Officer, Kayode Opeifa tok be say dem don send emergency team go where di accident hapun and dem dey monitor di place well to know wetin really hapun.

Di resin wey cus di train to get accident nobodi don know but NRC day make pipo dey careful of.di news wey dem deh spread u less say na from NRC even as dem dey tell di families wey dem pipo die not to cry again.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM