+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We don upgrade security for Naija borders

 

Bashir Magashi wen be d Minister on top defence don talk say them don make security for the borders more cajad so dat plenty Chadian refugees no go dey pack enter Naija.

Magashi wen yarn this one on Thursday during one state house briefing come talk say dem decide to make the move becos of d things wen dey happen of recent for Chad.

The matter na say Mahamat, d son of the late Presido Idriss Deby, take over as leader of Chad after him peele legoo on Tuesday.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM