+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Nor Want Abure Again– NLC

Some workers don dey vex karey provocation go di National Seketaria of Labour Party as di Nigeria Labour Congress don match go say dem must to sack Abure.

NLC say e dey be like say na wayo dey turn for Abure eye cus hin dey plan to do convention for end of dis month without major stakeholders.

Di and some members of House of Rep don dey pint finger say Abure dey wan scatter LP and dem nor go allow that kind tin.

But sha Olopka wey dey for di Seketaria not gree allow di workers make dem enta di building, so dem dey outside dey do dem uzorbozorbo.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM