+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We wan grow economy wen no depend on oil-Aniagwu

Delta state Government on Tuesday talk say the Agro-Industrial Park wen dem dey arrange for Aboh-Ogwashi for Aniocha South Local Government Area go help to bring economic transformation for the state.

Na d Commissioner for Information for the state, Mr. Charles Aniagwu nia yarn this one during wen he dey soji d project, he come talk say d Gov. Ifeanyi Okowa administration dey committed to grow a Delta economy wen no dey depend on oil.

According to Aniagwu, he come still talk say this one na the time to remove eye comot from oil and say dem go do as dem don talk.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM