
Austin Luciano Reynold wen be one South African police constable wen dem find guilty for the murder of Ebuka Okoli,...

Austin Luciano Reynold wen be one South African police constable wen dem find guilty for the murder of Ebuka Okoli,...

Electric shock some prisoners wen dey for d Ikoyi Prison die yesterday. For now no result on the number of...

The federal government don give reasons why them neva pay monthly money give N-Power beneficiaries for the past two months....

Rivers State Governor, Nyesom Wike don give warning say the security architecture of the country go suffer if politicians influence...

The Defence Headquarters don talk say d news wen dey play say dem dey recruit before before Boko Haram fighters...

One Report don suggest say before before Minister of Petroleum Resources, Mrs. Diezani Alison-Madueke, don fit dey dodge prosecution even...

Before before Presido Goodluck Jonathan don talk say d way wen politicians take dey kill for the sake of power...

The All Progressives Congress (APC) don talk say third term plan no dey anywhere for President Muhammadu Buhari. The party...

President Muhammadu Buhari don talk say although say Naija dey rich for petroleum resources, he say d money wen dem...

Festus Keyamo wen be the minister of state for labour and employment don talk say dem go fit convert Naija...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM