
The Christian Association of Nigeria CAN don talk say dem no support the proposed social media and hate speech bills...

The Christian Association of Nigeria CAN don talk say dem no support the proposed social media and hate speech bills...

Telecommunications companies don talk say them go fit stop to dey offer Unstructured Supplementary Service Data (USSD) services dey give...

President Muhammadu Buhari don send request give the senate again say make dem approve the federal government 2016-2018 external borrowing...

The Senate don order their committee on Niger Delta to work with the newly approved board when dem dey reason...

When policemen dey pursue members of the Islamic Movement in Nigeria (IMN ) wen dey protest for Wuse market for...

Protesters burst enter the National Assembly Complex for Abuja yesterday becos dem dey binu concerning the bills wen dey seek...

Before before Presido Olusegun Obasanjo don tell Benin Republic wen be Naija neighbour say make dem change their ways so...

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don arrest Emmanuel Oluwaniyi, controller of Kirikiri Maximum Prison, for d way wen...

One federal high court for Abuja don fix February 25, 2020, for judgement concerning the case of Olisa Metuh, one...

President Muhammadu Buhari don finally send the 2019/2020 budget for the Niger Delta Development Commission (NDDC) go the national assembly...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM