Koret news as e dey hot
Beta music wen go make your body kulele
24/7 quality radio
Make sense programs wen go informate you
You be business person?You wan multiply your sales?Oya rush come make we help you tell world wetin you dey sell so your koret customers go buku,no dulling.

To make sure say President Bola Ahmed Tinubu get smooth ride for the January 16, 2027 presidential poll, the Presidency...

Three children of the same grandparents don drown for one abandoned pond for Sanico Agbarha-Otor for Ughelli North Local government...

One prosecution witness don accuse social media influencer Blessing Nkiruka, wen every know as Blessing CEO, say she collect N69.15 million...

One faction of the pan-Yoruba socio-political organisation, Afenifere wen Oba Oladipo Olaitan lead don call for immediate reduction for petrol...

The Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB) don warn candidates say make dem no accept admission offers outside their Central...

The Federal Government don admit say Nigeria no get enough freely available crude oil to meet the Dangote Petroleum Refinery...

The Corps Marshal of the Federal Road Safety Corps, FRSC, Shehu Mohammed, don give warning say distractions from social media,...

Opposition parties and presidential campaigns don blast the Federal Government proposed 30-day petrol discount, say na temporary relief wen dey...

The vice-presidential candidate of the African Democratic Congress (ADC) for the 2027 general elections, Rotimi Amaechi don talk say na...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM