+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Supreme Court To Give Judgement On Thursday About Appeal From Atiku, Obi

Case wey opposition parties presidential candidates for do 2023 election karey go Supreme Court say dem wan appeal, against President Bola Tinubu na Thursday nai court wan give judgement.

Di candidate of LP, Peter Obi and Atiku Abubakar of PDP say dem nor like di kind judgement wey come out for di presidential election petition tribunal, nai dem match go appeal.

On Monday, di 7-man panel wey Justice John Okoro dey lead bin put dem judgement about PDP, LP and AMP for one side first as dem say nor be Tinubu nai Nigeria pipo vote for.

[SA]

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM