Supreme Court Stamp Adeleke As Real Osun State Govinor/No CommentsGovernor Ademola Adeleke for Osun state nai Supreme Court of Nigeria stamp say bd the real govinor for the state.…Read More
Supreme Court Say Make Pipo Start To Use The Old N200, N500, N1000/No Comments Supreme Court for Abuja on Friday say make FG stop that policy wey dem put to stop the old…Read More
Wahala For The New Naira Case Go End Today – Supreme Court/No Comments All the katakata and wahala wey dey happen ontop this new naira and how to change am go end…Read More
No Be To Change Color Nai Buhari Tell CBN To Do- El-Rufai/No Comments Govinor of Kaduna State, Nasiru El-Rufai say wetin President Muhammadu Buhari approve na different tin nai CBN do…Read More
Supreme Court Karey Case To Judge New Naira Go Front/No Comments The Supreme Court on Wednesday for Abuja on.don karey the case wey dem bring about the new naira…Read More
FG Tell Supreme Court To No Gree To Shift Date For Old Monie/No Comments Fediral Govimet don write to Supreme Court make dem nor gree for the case wey three states for…Read More
Supreme Court Suspend CBN Feb 10 For Old Monie/No Comments The Supreme Court on Wednesday don stop Fediral Govimet and CBN make dem nor force pipo to come…Read More