+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

News

  • All
  • local
  • international
  • entertainment
OgheneMene: Police Hares Two On Wednesday nite

Police don hares two pipo wey dem hand konet to sending di English and groundnut from Bayelsa to Effurun wey Mene Ogidi go pick for park to send to Sapele bifor ASP Nuhu Usman, come lite Mene. Dem nor tok di two pesin name or who dem be but na in Wednesday nite dem reach Effurun area command identities but one police insider say one of di suspect...

Officer Usman Go Face Muda Charges As he Kpuf Mene – PPRO

Delta State Public Relations Officer, SP Bright Edafe, don tok habat Assistant Superintendent of Police, Nuhu Usman, wey go kpuf Mene Ogidi for Effurun say hand must touch am. Wey he dey tok for Channels TV, nai Edafe say dem send ASP and odas to go bring di suspect afta di park check di parcel come see gun and bullet inside but Usman go do anoda tin there....

Police Don Hares Police Wey Kill Pesin For Effurun

Di police man, ASP Nuhu Usman, wey go kpai Mene Ogidi for Effurun on Sunday afta dem catch di supect with gun wey he wan waybill, dem don harest di police, send am from Asaba to Abuja. Di hufica fess shoot Ogidi for leg afta he dey beg say na he friend for Sapele decive am, say he go tok, nai ASP Usman gun di 28 years man...

Uganda Don Catch Pipo Wey Nor Get Paper To Stay and Nigerian Join

Uganda don start to dey porchu pipo wey nor get paper and dem Ministry if Internal Affairs don catch 231pesin, 62 na Nigerians. Di pipo wey plenty pass na Ghana, Sri Lanka, Pakistan, Bangladesh, India, Myanmar, Ethiopia, Cambodia, and Malaysia nai dey stay and work without paper. Na different place for Kampala dem take arrest all of dem on April 27, 2026, afta di kontri pipo don tell...

Make Una Respect Our Laws – South Africa President Tell Black

Di President of South Africa, Cyril Ramaphosa, don tell all pipo wey be black and Nigeria say make dem respect di law and tradition of di land cus dem own pipo nor go behave anyhow for anoda pesin kontri. He say even thou say South Africa dey follow global law dem nor go look back to make sure say any pesin wey nor get paper and dey behave...

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM