
Afta di blues play do reggae, na wetin hapun for United Nigeria airline for Asaba as Very Dark Man and...

Afta di blues play do reggae, na wetin hapun for United Nigeria airline for Asaba as Very Dark Man and...

Tori waka on Sunday say assassin try to kill Lt. Ahmed Yerima on Sunday but na only God nai save...

Di foma govinor of Anambra State were tori karey say he don die, don come out say na big lie...

State House of Assembly for Bauchi don use di nationwide strike of Parliamentary Staff Association of Nigeria take close work...

Di fire wey dey burn for Regina Daniels and her husband, Senator Ned Nwoko haux nor ne like wetin wan...

Di video wey trend on Tuesday as one naval officer, A.M Yerima dey give am back to Minister of di...

Police Command for Enugu State don arrest one Chisom Okonkwo wey be 29 years cus she tok spoil her husband...

Di tok wey United States President, Donald Trump tok say na paracetamol nai dey make children dey get autism come...

Di motion wey Senator Asuquo Ekpenyong from Cross River South tell di senate house make dem tell NAFDAC to quickly...

One video wey dey for internet as dey accuse sojas say dem come epp play ways for di Anambra govinorship...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM