
As world don use mouth take finish Ozoro say dem dey do rape festiva wey boya dey use hagains girls...

As world don use mouth take finish Ozoro say dem dey do rape festiva wey boya dey use hagains girls...

Police hand don touch five pipo for Ozoro afta di cultural festival wey dem do for di town but use...

Tok don finish Ozoro pipo for dem cultural festival wey dey allow boys rape and useless girls on Thursday. Di...

Pipo wey dey area fon dey happy as di flyover wey Govonor Sheriff administration dey build dey really change di...

Police hand don touch tiff for Warri, Ughelli and Sapele wey dey disturb di area afta operation wey di special...

Police don see one place for Adheje community wey dey along Sapele-Warri road, where criminal take dey hide dem tools...

One papa, Iseleto, wey dey stay for Osubi community don use dagger take dagger hin 23 years son cud of...

Afta many months wey one man Ernest Okporu go use hin property take scatter 11 years girl for Osubi Community,...

Di way Uvwie Council Task Force dey take hustle pipo moni wey dem suffa work for Uvwie don dey turn...

Police don arrest Jessica Anthony, one girl wey go plan with arm robbas make dem go tif 7million from di...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
Β© 2026 KpokoFM