
The before before Chairmo of the Pension Reform Taskforce Team wen no dey function again, Abulrasheed Maina, when dey face...

The before before Chairmo of the Pension Reform Taskforce Team wen no dey function again, Abulrasheed Maina, when dey face...

Riot happen today for d Rukpokwu area of Port Harcourt as one olokpa legoo one guy man wen dey ride...

President Buhari don swear in Prof. Mahmood Yakubu as INEC chairmo for second term. This one na after the senate...
![Nigerian Embassy in Germany [Photo Credit:People's Check]](https://kpokofm.com/wp-content/uploads/2020/12/embassy.jpg)
The Nigerian Embassy for Berlin, Germany, don fire Martins Adedeji Oni, one security officer, when report say dey demand for...

For the second time for inside one row, the United States don list Naija amongst Countries of Particular Concern (CPC)...

The National Population Commission (NPC) don talk say we get estimated 206 million people wen dey long side for Naija....

The National Examinations Council (NECO) don arrange one administrative panel wen go investigate some Schools and people wen involve for...

The Senate don tell the Federal Government to provide enof kush wen dem go use take get and dey give...

The Defence Headquarters don beg Nigerians say make dem no dey discouraged becos of d way wen these boko boys...

President Muhammadu Buhari don talk say he dey committed to create more jobs, he put focus for how to make...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM