
Edo state governor Godwin Obaseki don talk say he dey ready to work with All Progressives Congress APC candidate for...

Edo state governor Godwin Obaseki don talk say he dey ready to work with All Progressives Congress APC candidate for...

Naija before before Presido Olusegun Obasanjo don congratulate Governor Godwin Obaseki for d way wen he take win for on...

The Bible Society of Nigeria say the organisation don translate the Bible into 20 Nigerian languages in addition to the...

No be small gbedu yesterday after the Independent National Electoral Commission INEC declare Godwin Obaseki as the governor-elect based on...

Nyesom Wike, d governor of Rivers state don talk say if the police go fit stop political jaguda dem make...

Nigerian students wen d Niger Delta Development Commission (NDDC) dey sponsor for abroad unto book matters dey hold protest in...

Special assistant to the vice presido prof. Yemi Osinbajo on media, Laolu Akande don talk say the new Economic sustainability...

Chairmo of the Peoples Democratic Party PDP, Prince Uche Secondus don tell the Directorate of State Security Service, to stop...

Federal government don talk say naija economy go recover fully by the first quarter of next year from corona wahala....

President buhari don talk say naija need the money wen dem don borrow for e regime. He say the country...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM