
Isa Pantami wen be d minister on top communications don tell the Nigerian Communications Commission (NCC) to work with the...

Isa Pantami wen be d minister on top communications don tell the Nigerian Communications Commission (NCC) to work with the...

The Minister on top Information and Culture, Alhaji Lai Mohammed say dem don arrange one committee wen go fire down...

Human Right Activist, Victor Orji don tell Federal and State governments plus including Security Agencies to provide enof security for...

The Nigerian Communications Commission (NCC) don give Airtel Networks Limited d go ahead to partially disconnect Globacom from their network....

President Muhammadu Buhari go meet with Valdimir Putin, him Russian counterpart, within the week. Na Garba Shehu wen be presidential...

The Federal Government and labour for inside yesterday don finally agree for the percentage increase adjustment for workers’ salaries wen...

The police don bring out another CCTV video against Elisha Abbo wey be the senator, wen dey represent Adamawa North....

Oga presido, Muhammadu Buhari don order say make dem give full report on how the Niger Delta Development Commission (NDDC)...

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don yarn say dem dey consider to find way to take teach Yahoo-Yahoo...

The Joint Admission and Matriculation Board don say them nor go register students wen wan write their exam, the Unified Tertiary...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM