
Lagos State Police Command, on Tuesday nite say dem don catch singer Azeez Fashola aka Naira Marley, wey go epp...

Lagos State Police Command, on Tuesday nite say dem don catch singer Azeez Fashola aka Naira Marley, wey go epp...

The presidency don confirm am say men make attempt to break enter the bonk of Ibrahim Gambari, Chief of...

Rotimi Amaechi, d minister on top transportation, on Monday inaugurate one 11-member investigative panel to probe the Nigerian Ports...

The Federal Government don declare on Wednesday and Thursday as public holidays to take mark the Eid-al-Fitr celebration. Na...

The Inspector General of Police (IG) Intelligent Response Team (IRT) on Monday arrest five newspaper sellers for Owerri, Imo...

Hakeem Baba-Ahmed, otota of the Northern Elders Forum (NEF) don talk say Nigerians need to impeach President Muhammadu Buhari...

The Federal Government don talk again say nothing like many gatherings after dem record increase for COVID-19 cases for...

West African country, Cape Verde Island don continue to dey deport Nigerians wen dey go there for holiday and those...

Last week, na 85 people nia bad guys kpuff meanwhile dem kidnap 17 people for different violent attacks for across...

The National Examinations Council, NECO, don release the results of the 2020 Senior School Certificate Examination for external candidates....
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM