Delta State Governor, Rt. Hon. Sheriff Oborevwori, don beg President Bola Ahmed Tinubu and the Nigerian Army Headquarters to put the headquarters of the 83 Division of the Nigerian Army wen dem newly create for inside Delta State. Oborevwori beg the beg when he receive one committee from the Nigerian Army Headquarters as dem come pay stakeholders’ consultative visit to the state as part of consultations concerning the...
The Senator wen dey represent Delta Central Senatorial District, Ede Dafinone, don senior up for grassroots mobilisation ahead of the 2027 general elections and na so he come hold one correct meeting with the All Progressives Congress (APC) leaders, and the party executives for the local government and wards for Ethiope East Local Government Area of Delta State. Dafinone, when be the APC senatorial candidate for Delta Central...
One US policy advisory and lobbying firm, Von Batten-Montague-York, say President Bola Tinubu, don use millions of dollars take cover di drug kase wey dem say he get, so dat di records nor go come out and he dey form saint outside. Na for X on Tuesday night nai di firm take post say all dos tok wey Tinubu dey say he nor dey stop anybodi to bring...
Police hand don touch one 28 years woman wey her name na Happiness Clifford, for Agbor cus her hand dey inside gun market for di area. Na thru info wey operatives of Special Anti-Kidnapping Unit (SAKU) for Ubulu-Uku, nai dem take hares Happiness and wey dem dey search di place, na inside bucket dem see 10 live cartridges. All dis dey hapun for Ika South and na di...
For di opening of 12 four-bedroom duplex wey Govinor Sherrif Oborevwori dey give Permanent Seketary on Thursday for Asaba, nai he say na N503,000 he dey kolet as salary permanent seketray dey kolet N900,000. No be only house nai dem kolet as di new Permanent Seketray still get new motor as dem don dey complain bifor say Directors moni big dem own. Govinor Oborevwori still say dem dem...
Di gbege wey hapun for APC Delta Central meeting wey make Govinor Sherrif Oborevwori suspend Reuben Izeze, Commissioner of Works for Highways and Urban Roads, cus of di way dem gbagbos some pipo, Govimor Oborevwori don say he nor go take any nonsense from anybodi no mata di position dem hold. Na on Tuesday wey di new General Officer Commanding (GOC), 6 Division, Nigerian Army, Port Harcourt, Major...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM