Oborevwori Say Hin Go Be Servant To Delta Pipo/No CommentsGovinor Sheriff Oborevwori say make Delta state pipo nor fear as the resin wey make dem vote am, hin go…Read More
Subsidy Removal: Warri And Ughelli Filling Station Don Dey Hide Fuel/No CommentsAfta President Bola Ahmed end fuel subsidy, all of a suden nai all the pipo wey dey sell fuel start…Read More
Delta CJ Want Make Dem Free 8 Prison Men/No CommentsThe one wey dem dey call Conference for the Actualisation of Human Rights, CAHR, don put woto for the Chief…Read More
Gunmen Tiff Lawyer Odje For Warri/No CommentsE don bust for Waffi as some pipo wey dey karey gun waka upadan don go tiff one lawyer wey…Read More
Protest Don Put GoSlow For Drivers Cus Of Bad Road For Benin-Warri/No CommentsMoto pipo and the ones wey dey use leg waka for Benin-Warri-Sapele hear am yesterday cus of the protest wey…Read More
Kpoko FM mark 7 years baiday for February 1/No Comments Jiration dey everywhere today as Kpoko 100.5 FM turn 7 years today February 1st. The Station wen…Read More
FG don reopen Osubi airport/No CommentsThe federal government don approve the reopening of Osubi airport for Warri for daylight operations. Them close d Osubi airport…Read More
Delta State government don give staff of office to Orosuen of Okere-urhobo Kingdom/No CommentsDelta state Governor, Dr Ifeanyi Okowa don present d staff of office give the Orosuen of Okere Urhobo kingdom, HRM…Read More
Delta State: Government go give staff of office to Orosuen of Okere-Urhobo/No CommentsOkere-Urhobo Kingdom for Warri South Local Government Area dey happy say the Delta State Government don conclude plans to present…Read More
I no join for the mata-Kenneth Gbagi/No Comments The before before minister of Delta state wen still be the owner of Signatious hotel for Warri don talk…Read More