One national leader of the All Progressives Congress APC, Bola Tinubu, don talk say dem no go remove Lagos state Governor Akinwunmi Ambode from office again. Tinubu, wen yarn after the APC leadership for the state hold one peace meeting come talk say the State House of Assembly don agree to allow peace reign. The […]
Sports Weekend Updates
Manchester City kpokpo Arsenal 3-1 for d premier league game wen dem play yesterday for Etihad stadium and dis one so come reduce d points wen Liverpool take dey pass dem to 2. Sergio Aguero finish work for d game unto say he score hatrick and dis one so come give City all 3points. Meanwhile, […]
CAN Say Make Aircraft Always Dey Inorder
Leadership of the Christian Association of Nigeria (CAN) don tell those wen dey give go ahead say aircraft and helicopters wen the government officials dey use dey very ok say make dem dey more careful and observant so dat dem no go put d lives of people for danger. Na Samson Ayokunle wen be presido […]
Make Delta Central Look For Candidate Wey Go Take Over
One before before governor for Delta State Governor, Chief James Ibori, don tell d people from Delta Central say make dem start to dey look for credible candidate wen go take over from the state governor, Ifeanyi Okowa, for d year 2023. Na dis past weekend nia Ibori for take yarn dis one for the […]
Court fling Onnoghen case
The court of appeal wen dey sit for Abuja don fling one motion wen Walter Onnoghen, suspended chief justice of Nigeria drop wen dey seek for stay of proceedings for him trial wen dey go on for the Code of Conduct Tribunal (CCT) put for corner. The federal government dey prosecute am for false assets […]
Labour leaders blast FG
Labour leaders don blast the Federal Government for the plan wen dem get to increase the money wen Nigerians go dey pay to take get travel document. You go remember say the Nigerian Immigration Service announce say the new e-passport, wen go last for 10 years, go cost N70,000 starting from March 4. Yesterday, the […]
Sports Midweek Scores
Bournemouth finish work for d premier league game wen dem play for Vitality stadium yesterday unto say dem Kpoko Chelsea 4 kondo. Na Joshua King nia down d first goal just 90 seconds after the restart den David Brooks come drop him own to make am two, after dat one, the Norwegian come fire him […]
Obasanjo dey defend himself
Before before Nigerian Presido Olusegun Obasanjo, don defend him decision again as per why he dey support the presidential candidate of the Peoples Democratic Party (PDP), Alhaji Atiku Abubakar. Before now, Mr. Obasanjo talk say Mr. Abubakar na ‘shameless liar’ and say God no go ever forgive am if he support Mr. Abubakar presidential bid. […]
Peace dey go well for warri
Chairmo for Warri South Local Government Area, Hon. Michael Tidi don talk say the peace wen dey for the area dey make the Escravos Bar/Warri River wen dem dey dredge dey go well. Wen Tidi dey thank God for d project during one thanksgiving programme to take mark him one year for office, he come […]
Rumor come out say police shoot civilian
News dey play say the Nigerian police shoot one civilian wen no carry any arms die. One video dey play for Twitter and Facebook wen show how two armed police officers take dey drag one unarmed young man through the street, before dem come fire am for close range. But for now, we neva know […]