House of Representatives Committee for Defence don start di investigation on how di 17 sojas take die for inside Okuama community plus di burning wey sojas vex burn di village. No be many of dem nai come out to hear wetin di investigation go tok, but di pipo of Okuama and oda groups bring dem […]
Fake Fire Alarm Disturb Air Peace Flight
No be small fear nai enta pipo bodi wey dey for inside flight P47193XF as dem dey travel with Air Peace airplane from Port Harcourt to Lagos. All of a sudden nai di pilot see sumtin for inside di plane dey tell am say fire wan start for inside di plane. Di company statement say […]
Police Arrest Uncles Wey Flog Girl Cus She Nor Gree Stop To Go Church
Na seven pipo nai police for Ugandan don arrest afta dem gada give their sista pikin beating of her life cus of say she go church and dem don warn her make she nor go di church again. Di 18 yrs girl name na Shakira Naula and na for social media nai her video start […]
We Don Komot Di Appeal Case Against Bello
New mata don show as di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, file case on Monday April 22, say dem nor want karey on with di appeal wey dem take to court against di foma govinor of Kogi State, Yahaya Bello order of arrest case. Dem tok say resin for komoting di appe from court […]
Chinese Restaurant Wey FCCPC Close For Abuja Dem Don Reopen Am
Afta di many tok wey don folow di Abuja Chinese supermarket come make Federal Competition and Consumer Protection Commission come lock di store, di owner Liu Bei don go meet FCCPC to tell dem wetin hapun. Many pipo online start to dey vex afta one customer tok on Sunday say she go Chinese supermarket but […]
Anoda Nollywood Actor, Zulu Adigwe Don Fall
Anoda cry nai don enta Nollywood again just now wey Junior Pope and some oda actors die inside Anam River for Asaba, actor Zulu Adigwe don die join. Na on Tuesday nai di death of di actor start to spread online afta one movie producer, Stanley Nwoko write for Instagram say Adigwe don die. On […]
Sirika Come Tell Us Wetin How You Use N8bn Take Do Airline Wey Nor Dey, EFCC
Di bifor Minister of Aviation, Hadi Sirika don enta EFCC hand as dem dey ask am wetin hapun to Nigeria Air wey di ministry launch. Na on Tuesday nai dem karey Sirika reach di headkwata of EFCC for Abuja, to go kwestun and ansa di foma Minister. Wey one EFCC source dey confam di arrest, […]
Notin Go Make Me Nor Arrest Yahaya Bello – EFCC Chairman
Chairman of di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, wey be Ola Olukoyede, say notin go make am nor arrest di foma givinor of Kogi State, Yahaya Bello or he go kukuma komot as EFCC chairman. Na wey di Oga of EFCC dey tok to tori pipo for Abuja nai he take say Bello dey […]
Dana Airplane Skid Off Lagos Airport Runway
The 83 passengers of Dana Airlines travelling from Abuja to Lagos were thankful to God for spearing their lives after their aeroplane skied off the runway in the early hours of today. It was reported that the incident was a result of the wet surface on the runway of the MM2 local wing due to […]
Teree Men Die Inside Pit Toilet, As Dem Det Try Pick Phone
Fear catch pipo wey dey stay for Yar’Gwanda village inside Tsanyawa LGA for Kano State afta one 60 years man, hin son and one other man die inside pit toilet as dem dey try pick phone. Wetin di Public Relations Officer of Kano State Fire Service, Saminu Abdullahi tok on Monday be say said na […]