
Di plane crash wey hapun on Tuesday nite for Sam Mbakwe International Cargo Airport, wey plane from Kaduna dey fly...

Di plane crash wey hapun on Tuesday nite for Sam Mbakwe International Cargo Airport, wey plane from Kaduna dey fly...

Afta wetin Aliko Dangote tok say di Chief Executive of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA), Farouk Ahmed,...

Police don go arrest Habeeb Hamzat, aka Peller make he go rest for station as na to kill hinsef dey...

Chairman of Dangote Group, Aliko Dangote, don bust everywhere with wetin Ahmed Farouk, di CEO of Nigerian Midstream and Downstream...

One foma House of Assembly member from Kwara State, Mashood Bakare, don say make dem nor use play eye take...

Tins nor go be same again for students wey dey plan to transfer go anoda skool wry dem dey SS3...

Benin police don arrest di Chabi Yayi di son of di foma president, Thomas Boni Yayi, one week afta coup...

One young lady wey dey for Gboko community inside Gboko LGA for Benue State, nai hand don touch say hs...

Justice Maryam Hassan of the High Court for Gwarinpa, FCT, Abuja wey Justice Maryam Hassan sit as judge don send...

Afta teree days wey Burkina-Faso govimet arrest Nigeria sojas with di C-130 airplane Federal govimet don dey tok to di...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM