
Magistrate court for Yaba side of Lagos state don put say make police still hold Abdulazeez Fashola (Naira Marley), Samson...

Magistrate court for Yaba side of Lagos state don put say make police still hold Abdulazeez Fashola (Naira Marley), Samson...

Lagos State Police Command, on Tuesday nite say dem don catch singer Azeez Fashola aka Naira Marley, wey go epp...

As the empowerment station for Deltans kpoko100.5fm dey celebrate their five years anniversary , the station don win the 2020...

Kpokpo for Uganda don arrest naija musician Omah Lay and Tems for kampala inside Uganda. Omay Lay and Tems sing...

‘Waymaker’, one song wen Osinachi Joseph, one Nigerian gospel singer wen everybody know as Sinach sing don receive the award...
DJ Neptune don do one collabo with Big Brother Naija winner Laycon for the remic of him song, “Nobody”.He con...

Claudine Auger wey act as Bond babe(Domino) for James Bond film (Thunderball) wey dem act for 1965 don die. She...

Nigerian singer wey dem dey call Davido dey binu for him fans plus Wizkid fans. The binu come base on...

One twitter user don put tori for twitter say one girl dump him friend wey dem dey date for five...

One dancer, Iweh Pascal wey dem dey call Poco Lee don share picture of the change of levels wey happen...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM