
Delta State Police Command don use gun take porchu some kidnapers komot from Upper-Agbarho for Ughellli and around afta two...

Delta State Police Command don use gun take porchu some kidnapers komot from Upper-Agbarho for Ughellli and around afta two...

No be small haux of commotion nai hapun for Orhuwhorun on Thursday afta one lawyers gbes from Orhuwhorun Magistrate Court...

Okere community don dey tell di state govimet make dem come shuck mouth for di gbege wey dey wan sup...

On Sunday 21 September 2025 nai be World Cleanup Day and di Itsekiri Environmental Protection Initiative, IEPI nor allow di...

Urhobo Renaissance Group (URG) don dey tell Federal Govimet and NNPCL make dem dey follow wetin law tok and give...

Some pipo wey dey protest and karey banner of map wey dey with Ijaw and Itsekiri communities go di headkwata...

No be small fear dey catch pipo wey dey stay for Bomadi and oda communities wey dey around cus dem...

Many of di Keke rider wey dey for Warri and Edjeba no fit hold am again for di too much...

On Saturday nai sojas wey dey porchu yahoo boys go use mistake kill one biggie belle woman for Abraka. ...

Shock enta pipo wey dey stay for Udu LGA bodi afta Delta State Nigerian Medical Association (NMA), Warri Zone, go...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM