
Army troop of Operation HADIN KAI (OPHK) don arrest eight pipo join with 2 wey be di provider of bomb...

Army troop of Operation HADIN KAI (OPHK) don arrest eight pipo join with 2 wey be di provider of bomb...

More than 30 pipo nai don kpai for di attack wey hapun for Kasuwan Daji market for Demo community, Borgu...

Di nuba one organizer of sucide bombing for North East police don catch am on 31st of December 2025 afta...

Place don dey hot for some of di bandits and terrorists afta di airstrike wey United States military, use take...

One Lekan Lasisi don go use mistake take kill he step broda for Abule Tuntun, Odeda Local Govimet for Ogun...

Di foma givinor of Anambra State, Peter Obi say di way accident take kill boxer Anthony Joshua close friends wey...

Wahala don deu smell near di tax reform law even bifor January 1st go start cus wetin National Assembly pass...

Di plane crash wey hapun on Tuesday nite for Sam Mbakwe International Cargo Airport, wey plane from Kaduna dey fly...

Afta wetin Aliko Dangote tok say di Chief Executive of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA), Farouk Ahmed,...

Police don go arrest Habeeb Hamzat, aka Peller make he go rest for station as na to kill hinsef dey...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM