
Belike many pipo go kpai for di teree storey building wey just fall for Alakija side for Lagos, cus plenty...

Belike many pipo go kpai for di teree storey building wey just fall for Alakija side for Lagos, cus plenty...

Presido Tinubu don send anoda name of pesin wey he want to be ambassador go give Senate on Wednesday to...

Foma govinor of Kaduna State, Nasir El-Rufai, don land for Federal High Court for Kaduna to kwatinue di kase wey...

Di mouth wey dem take tok about say Odua Peoples Congress leader, Bayo Fabiyi don enta kidnapa den as he...

Sunday Adeyemo aka Igboho wey be Yoruba activist, don say he ho kpai any Yoruba man or woman wey dey...

If una wey be news pipo dey only tok about kidnap, bandits and bad tins wey dey hapun, e dey...

Di wife of Major General Rabe Abubakar (rtd), Mrs. Amina, nai armee don save afta plenti days wey she and...

Di family of foma tokpesin of Nigerian Army, late Major General Rabe Abubakar (rtd), wey kpeme inside where bandits hold...

David Adeleke, aka Davido, don karey wetin dey hapun for Oyo State and Nigeria insecurity go show for FIFA World...

Di pipo wey come back from South Africa don land for Murtala Muhammed International Airport on Thursday with Air Peace...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM