
Police don scatter plan of kidnapers on January 11 around 9:35 for nite as dem enta di kidnap den, recover...

Police don scatter plan of kidnapers on January 11 around 9:35 for nite as dem enta di kidnap den, recover...

One kidnaper wey police karey go hospital nai dokitors confam say don kpuf cus of gun wey touch am for...

Skool principal don karey 13 years girl go meet police to deal with di 32 years step fada wey give...

Ugborikoko skool don para follow di Senior Prefect of 2000 set, Mr Peterson Ebialade Okpomu, wey be dem president as...

Gbege don tear ground for Sapele afta vigilante wey dey guard hotel go shoot teree pipo die. Di whole mata...

A woman wey her name na Tracy Williams and dey stay for Ugborikoko, nai police hand don touch as she...

Hand don touch one Micheal Ezenwani wey run from Oko prison during #EndSARS 2020 protest, come dey comit havoc for...

Di fire wey dey burn for Regina Daniels and her husband, Senator Ned Nwoko haux nor ne like wetin wan...

Delta State don say dem nor go sleep until di State dey free from kidnap and oda bad tins, nai...

Sapele Local Government don give new rules and regulations to all di Okada and Keke wey dey ride for di...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM