Muslims Community Epp Buy Okada To Free Church Pipo KadunanationalThe Muslim community wey dey for Kaduna don epp pay monie and buy okada take give bandit wey tiff church…Read Full Story...
NLC Nor Go Strike Again On WednesdaynationalThe strike wey Nigerian Labour Congress don plan say dem go do on Wednesday, dem don mat h break put…Read Full Story...
Jaguda Don Flog Supporters Run For Ogun TribunalnationalWho say wahala dey finish for Election Petition Tribunal, on Monday jaguda don use pepper eye take beat one Segun…Read Full Story...
E Good As FG Komot Fuel Subsidy, But Fuel Go Boku – Mele KyarinationalNigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL) say dem like as the new president, Bola Tinubu komot fuel subsidy. Na yesterday…Read Full Story...
President Tinubu Don Komot Fuel subsidynationalNew President Bola Ahmed Tinubu don komot fuel subsidy for Nigeria, e say the tin don turn old testament. Na…Read Full Story...
Tinubu Na Nigeria 16th PresidentnationalBola Ahmed Tinubu don finally get the almighty title as president of Nigeria afta the Chief Justice of Nigeria, Olukayode…Read Full Story...
Oborevwori Say Hin Go Be Servant To Delta PipoGovinor Sheriff Oborevwori say make Delta state pipo nor fear as the resin wey make dem vote am, hin go…Read More
We Suspend Protest Against Chevron, Ugborodo CommunityPipo wey dey for Ugborodo community for Warri South-West don announce on Sunday say the protest wey dem dey always…Read More
Police See Gun For Keke, Arrest Okada Robbers For OzoroE come be like say army robbers and kidnapers don plenty for Delta State as na from one kind of…Read More