
Popular gospel singer, Osinachi Kalu Okoro Egbu aka Sinach don bring new song title Remember come out today Thursday, December...

Popular gospel singer, Osinachi Kalu Okoro Egbu aka Sinach don bring new song title Remember come out today Thursday, December...

South African singer Zahara, wey don win plenty award, don die according to tori wey drop on Tuesday. Na for...

One Helen Williams don break record for longest wig wey dem use hand make, as Guinness World Record share di...

Song writer and singer Tobechukwu Victor Okoh, aka Peruzzi, say make pipo nor look am down cus hin be god...

Singer David Adeleke, aka Davido, mata don dey for court for as di organisers of Warri Again and Brown Hill...

Abdulazeez Fashola, wey dem dey call Naira Marley and Samson Eletu, aka Sam Larry, don karey magistrate and police go...

House of Representatives don call Azeez Fashola aka Naira Marley make hin come to tell dem about wetin go happen...

Di Nigeria action film wey full pipo mouth, ‘The Black Book’, dey for nuba 10 for film wey dem use...

Govinor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don open one $100 million film city project for Lagos wey one private-public partnership...

With all di fight wey dey happen with Brown Hill Event wey organise Warri again show and singer David Adeleke...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM