
Naija ruling party, the All Progressives Congress (APC), don agree say the current security situation for across the country...

Naija ruling party, the All Progressives Congress (APC), don agree say the current security situation for across the country...

The Kaduna State Government say na one person nia denkwes wen bad guys attack Haske Baptist Church for Manini village...

President Muhammadu Buhari don approve intervention funds for the renewal of the Federal Road Safety Corps (FRSC) fleets and formations...

The House of Representatives don decide say dem go torchlight d news wen dey play say illegal trade of...

Bashir Magashi wen be d Minister on top defence don talk say them don make security for the borders...

Members of the Nigeria Union of Pensioners don talk say dem go fire down wit one serious nationwide protest...

Sack Pantami- Ndudi Elumelu We no discuss Pantami matter for FEC-Lai Mohammad Ndudi Elumelu, minority leader of the...

The House of Representatives don condemn the high acceptance fees wen Nigerian universities, polytechnics, and other tertiary institutions dey...

The federal government don talk say the plan of the UK to give asylum to “persecuted” members of the...

…say make local government chairmo do well Governor of Rivers State, Nyesom Wike don talk say the Minister of...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM