
Di Deputy Govinor of Nasarawa State, don cry say pipo don tiff big amount of dollars for hin office. Tori...

Di Deputy Govinor of Nasarawa State, don cry say pipo don tiff big amount of dollars for hin office. Tori...

Di case wey Govinorship candidate of Accord Party for Rivers 2023 election, Dumo Lulu-Briggs karey go Supreme Court against INEC,...

Di pipo wey go rob and kill two police officers for Uga Roundabout wey dey for Augusta LGA for Anambra...

Di Ministry of Communications, Innovation, and Digital Economy don announce on Thursday say dem don start Build-a-thon teaching initiative program....

Nigerian Security and Civil Defence Corps Command for Gombe State don close don one fake refinery for Gombe on Thursday....

Central Bank of Nigeria (CBN) don say make pipo nor fear for di with all di rumour wey dey fly...

Lucky Aiyedatiwa wey be di Deputy Govinor for Ondo State don enta enta as di nuba one man of di...

Di police wey dey for Lagos state don catch two men wey dey do different kind of fake drinks dey...

Bandits wey dey for Kwalfada village for Tsafe LGA inside Zamfara State don kill one man cus he nor gree...

Police don save one small one month old pikin from di hand of husband and wife wey dey karey am...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM