
No be small gbege nai happen for one church wey dey for Obosi inside Idemili side for Anambra State on...

No be small gbege nai happen for one church wey dey for Obosi inside Idemili side for Anambra State on...

Two LGA wey be Obubura and Biase inside Cross Rivers State, Cholera don enta di place and now Govimet dey...

Supreme Court don put final stop for all di argument wey dey for di election wey karey Bala Mohammed put...

Four govinors from opposition parties nai karey case go Supreme Court wey dem go hear how di jorjimet be today...

Police don dey warn pipo make dem nor dey use di slogan wey dey reign for everybodi mouth, ‘No gree...

Commissioner for Information and Communications, Joseph Johnson, say Chidi Amadi don drop letter say hin nor dey work with Govinor...

Multichoice company wey get DStv say dem go show di African Cup of Nations games wey go start di weekend...

Afta di tori wey fly around say fake professors full many higher institutions for Nigeria, Federal Govimet don give order...

Di Chief Executive Officers and Managing Directors for Zenith Bank, Providus Bank and Jaiz Bank get some kwestun and ansa...

Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Dr Betta Edu, go ready to face EFCC today for how she take...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM