
Foma general seketary of Nigeria Union of Petroleum and Natural Gas Workers, NUPENG, Chief Frank Kokori don die. Kokori die...

Foma general seketary of Nigeria Union of Petroleum and Natural Gas Workers, NUPENG, Chief Frank Kokori don die. Kokori die...

Exchange rate for any cargo wey dem wan clear from sea federal govimet don use Central Bank of Nigeria to...

Afta di many back lash wey don troway for di head of Federal Govimet cus of di 1400 pipo wey...

Some pipo for one village wey be Tudun Biri wey dey for Igabi LGA for Kaduna State, afta Nigerian Air...

Federal High Court for Maitama, FCT Abuja don give foma Govinor of Central Bank of Nigeria, Godwin Emeifele, bail but...

Pipo wey karey gun enta Adamawa State Police Headkwata early dis morning Wednesday, start to dey shoot wey make pipo...

National Agency for Food and Drug Administration Control (NAFDAC), say make Nigeria pipo especially pipo wey dey work for hospital...

Di govimet of Abia State don come out to tok about di tori wey dey fly about say Govinor Alex...

Police headkwata for Abuja send dem men to go arrest one Mr Ikechukwu Ezechi wey be di Seketary of Delta...

Court of Appeal for Abuja don stamp di election wey karey Govinor Hyacinth Alia for Benue State put for seat....
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM