
Di foma Deputy President of Senate, Ovie Omo-Agege wey be APC member don troway cap say he nor do hagain...

Di foma Deputy President of Senate, Ovie Omo-Agege wey be APC member don troway cap say he nor do hagain...

Foma pawa Minister, Saleh Mamman wey court give rope with 16 count charges ontop money lundering of over N33.8 billion...

E don pass 11 days and still dey go wey terrosist enta skool for Oriire LGA wey dey for Ogbomoso...

Court don rule kase to favour foma President Goodluck Jonathan say notin fit stop am to run for 2027 president...

Di students wey dey for college of Nursing for Umulogho, inside Obowo Local Govinet for Imo State dey cry cus...

Oyo State govimet say di tori wey dey fly sag dem don free di teachers and skool shidren wey bandits...

Today Tuesday pipo start to dey run for some side of Ogbomoso and Ajaawa town wey dey for Oyo as...

Afta many days wey bandits tiff teachers and akool shidren for Oriire Local Govimet Area of Oyo State, govimet don...

Di new mata wey dey ground about di teachers and skool shidren wey bandits tiff for Oyo on Friday don...

Shout don full everywhere to make sure say di shidren and teachers wey bandits tiff on Friday for Oriire LGA...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM