
Dem say na nite wey pipo dey sleep nai tiff dey waka nai be di case wey hapun for Rivers...

Dem say na nite wey pipo dey sleep nai tiff dey waka nai be di case wey hapun for Rivers...

With information wey dey waka upadan for social media say pipo wey dey protest for Rivers State, Port Harcourt, go...

No be small fear nai enta pipo bodi wey dey for inside flight P47193XF as dem dey travel with Air...

Federal Govimet di Federal Competition and Consumer Protection Commission on Thursday say dem don enta some stores for Abuja to...

Di Chief of Defence Staff, Gen. Christopher Musa, say all di pipo wey dey shout say make military take over,...

To kip di promise wey Federal Govimet give say dem go start to produce fuel for Port Harcourt refinery, di...

Women wey dey stay for Diobu inside Port Harcourt enta street today Tuesday March go Port Harcourt Electricity Distribution Company...

Gud news go soon start to role for Warri as NNPCL say dem go finish all work for Warri Refinery...

Federal High Court for Abuja don send five pipo wey dem hand dey for di fire wey burn Rivers State...

No be small gun dey sound tartar for air inside Rivers State House of Assembly Complex for Port Harcourt come...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM