
Two small children don land dem sef for police net for Ogun State afta dem go burn di Community Primary…
Two small children don land dem sef for police net for Ogun State afta dem go burn di Community Primary…
No be small gun dey sound tartar for air inside Rivers State House of Assembly Complex for Port Harcourt come…
On Sunday nite around 10’oclock wey pipo dey sleep nai fire dey burn for Rivers State House of Assembly complex.…
Godwin Emefiele wey be di foma govinor of Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele Department of State Services (DSS), don…
House of Representatives don call Azeez Fashola aka Naira Marley make hin come to tell dem about wetin go happen…
Di foma President of Nigeria, Muhammadu Buhari had hailed the Supreme Court for its judgment after months of legal battle…
Di application wey Atiku Abubakar and hin PDP party write as fresh evidence from Chicago State University against President Bola…
DSS, on Thursday don free di foma oga of Economic and Financial Crimes Commission Abdulrasheed Bawa after four months wey…
On Wednesday di Deputy Senate President, Jibrin Barau, don swear in Amos Yohanna to be di new senator wey go…
One man wey dem call LegendaryPapi for social media don drag Sterling Bank of Nigeria say dem give am fake…
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2024 KpokoFM