
Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Dr Betta Edu, go ready to face EFCC today for how she take...

Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Dr Betta Edu, go ready to face EFCC today for how she take...

President Bola Tinubu don sack Babatunde Irukera di Chief Executive Officer of di Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC)...
Pipo wey get Glo line for nor dey call MTN line again if dem nor settle di interconnect charges wey...

Central Bank of Nigeria (CBN) say dem don give Deposit Money Banks, DMB, $61.64 million to take pay foreign airlines....

Afta di surprise visit wey Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, for do for Dangote company headkwata for January 4,...

Di free transport wey Federal Govimet put for rail way, dem don shift am to front so that pipo go...

Rivers State High Court don strike out di petition wey Hon. Edison Ehie bring against Hon. Martin Amaewhule and 25...

Four pesin nai die for di attack wey gunmen so for one supermarket wey dey for Karu LGA inside Nasarawa...

Women wey dey for Umuejechi Nekede for Imo State don pull dress dey protest say make Imo State govimet give...

Di Minister of Arts, Culture and Creative Economy, Barrister Hannatu Musawa dey beg Nigeria pipo make dem shake bodi and...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM