
Police don catch Nigeria Labour Congress, NLC, president, Joe Ajaero, for Imo State as dem dey do protest. As dem...

Police don catch Nigeria Labour Congress, NLC, president, Joe Ajaero, for Imo State as dem dey do protest. As dem...

Rivers State govinor, Siminalayi Fubara, wey lawmakers dey fight to komot, don go meet Minister of Federal Capital Territory, Nyesom...

Abdulazeez Fashola, wey dem dey call Naira Marley and Samson Eletu, aka Sam Larry, don karey magistrate and police go...

Presido Bola Tinubu draw ear warn hin pipo say make dem nor dey karey come di every week Federal Executive...

Two small children don land dem sef for police net for Ogun State afta dem go burn di Community Primary...

No be small gun dey sound tartar for air inside Rivers State House of Assembly Complex for Port Harcourt come...

On Sunday nite around 10’oclock wey pipo dey sleep nai fire dey burn for Rivers State House of Assembly complex....

Godwin Emefiele wey be di foma govinor of Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele Department of State Services (DSS), don...

House of Representatives don call Azeez Fashola aka Naira Marley make hin come to tell dem about wetin go happen...

Di foma President of Nigeria, Muhammadu Buhari had hailed the Supreme Court for its judgment after months of legal battle...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM