
Singer Osinachi Nwachukwu wey don die, one High Court for FCT, Abuja, don tell di husband make hin e case...

Singer Osinachi Nwachukwu wey don die, one High Court for FCT, Abuja, don tell di husband make hin e case...

National Democratic Coalition (NADECO) for United States of America say make Senator Godswill Akpabio resign komot as di senate president...

Federal govimet say make pipo nor get fear or shaking about di law wey dem wan put for social media...

Di seketaria of Peoples Democratic Party (PDP) for Ondo State di one wey dey for Akure, dem don close an...

All di case of di 2023 election wey dem dey judge for tribunal don find leg go Abuja and Lagos....

President Bola Tinubu don komot Federal Capital Territory Administration, FCTA from di Treasury single Account, TSA. Di resin Presido komot...

Peoples Democratic Party and Atiku Abubakar say dem wan karey BBC go court cus of di report wey dem give...

President Tinubu don approve di appointment of Ola Olukoyede as di new Executive Chairman of Economic and Financial Crimes Commission...

Di foma aide to before president Muhammadu Buhari, Lauretta Onochie don give gbasgbos to Peter Obi why hin go do...

Peter Obi of Labour Party say di certificate wahala wey dey happen for dis President Bola Tinubu issue don turn...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM