
One group for East wey dem be South East Youth Leaders, COSEYL, dey beg President Bola Tinubu make hin stretch...

One group for East wey dem be South East Youth Leaders, COSEYL, dey beg President Bola Tinubu make hin stretch...

Nigerian singer, Raoul John Njeng-Njeng wey everybodi know as Skales, EFCC say dem catch two yahoo boys for hin house....

Federal High Court for Abuja don disqualify di govinor of Bayelsa state wey be still di govinorship candidate for APC...

President Bola Tinubu don appoint new five pesin wey go serve for media and publicity directorate office. Di five of...

Di Assistant Superintendent of Police, Drambi Vandi wey kill lawyer Mrs. Omobolanle Raheem wey dey work for Lagos, court don...

Atiku Abubakar of PDP dey beg Peter Obi of Labour Party and Rabiu Kwankwaso, of New Nigeria Peoples Party make...

Di gbege wey dey happen for di result of President Bola Tinubu from Chicago State University still dey cook as...

With all di upandan wey dey happen for di academic records wey Chicago State University release about President Bola Tinubu...

Magistrate court for Yaba side of Lagos state don put say make police still hold Abdulazeez Fashola (Naira Marley), Samson...

Lagos state police command say dem dey find Owodunni Ibrahim aka Primeboy afta dem don invite am since make hin...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM