Koret news as e dey hot
Beta music wen go make your body kulele
24/7 quality radio
Make sense programs wen go informate you
You be business person?You wan multiply your sales?Oya rush come make we help you tell world wetin you dey sell so your koret customers go buku,no dulling.

The Police Command for Delta State, South-south Nigeria, say na 10 suspects nia currently dey for their custody, becos of...
Ahead of the 2027 general election, the Independent National Electoral Commission, INEC don give warning say politicians and political parties...
Chairman of the All Progressives Congress for Yobe State, Muhammad Gadaka, don tell married women to divorce their husbands if...

Before before Rivers State governor and Vice-Presidential candidate of the African Democratic Congress (ADC), Rotimi Amaechi, don talk say the...
The Presidential Candidate of the Nigeria Democratic Congress, NDC, Mr. Peter Obi, don assure him supporters and party faithful say...

The Crude Oil Refinery Owners Association of Nigeria CORAN don tell the Federal Government to urgently strengthen the domestic refining...

Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don warn politicians say make dem no make d kontri boil ahead of the...

Ebonyi State governor, Francis Nwifuru don threaten to remove any chairman when no win him council area for the ruling...
The Delta State House of Assembly don warn politicians and their supporters say make them no turn the 2027 elections...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM