
Independent National Electoral Commission, INEC, for nite sat na Usman Ododo All Progressives Congress, APC, nai win di govinorship election...

Independent National Electoral Commission, INEC, for nite sat na Usman Ododo All Progressives Congress, APC, nai win di govinorship election...

Where pipo take dey go apply for visa for Canada for Abuja and Lagos dey open for immigration, refugee and...

On Thursday President Bola Tinubu dey ready hin bag to travel go on Riyadh, Saudi Arabia for di Saudi-Africa Summit...

High Court for Maitama Abuja don free Godwin Emeifele di foma Central Bank of Nigeria Govinor wey dey for detention...

One 43 years man, Muhammadu Ali wey dey stay for Damaiwa village for Bursali ward inside Zaki Local Govimet for...

Many pipo for social media dey vex for di empowerment program scheme wey Minister of Women’s Affairs, Uju Kennedy Ohanenye...

Federal High Court for Abuja don warn NYSC make dem stop to dey say nor be dem nai give Govinor...

As di 2023 African Women’s Champions League dey come for November 5 until 19 for Cote D’Ivoire, Nigerian Yemisi Akintoye...

To follow di new order on how dem go take dey arrest and bail pipo wey Economic and Financial Crimes...

Organised Labour sag dem go enta full strike for di kontri if say police nor free NLC president Joe Ajaero,...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM